Warri Bible is finally out. Grab your copy now!!! Sample version: English: As it is written in the bible Warri: As dem yan 4 bible English: Jesus entered the boat with this disciples! Warri: bros J cum enta canoe with im padi dem! English : As the boat was sailing,there was a great storm! Warri: As the canoe dey move na im yawa cum gas! English:.the storm waz so great with it was like a whirlwind! Warri: As the yawa dey gas na im kasala burst join! English: the disciples became so afraid and they shouted Master! Master! Warri: na im lives fail im padi dem ,na im dem begin dey hala Bros eh! Bros eh!. English: Jesus got up and calmed down the wind! Warri: na so bros J get up kon arrange the mata! English:. He turned to his disciples and said oh ye with little faith ! Warri:.na im bros J luk im padi dem shake im head kon provoke “O BOI ! Una fall ma hand oo! English:.the disciples replied and said what MANNER of man is dis Warri: im padi dem kon hala. “SHOO” bros J u be winch?

No comments:

Post a Comment